Ayy
Celebration celebration na
Jubilation jubilation na-na na-na
Celebration celebration
Wey we con do for our life we go dey alright oh
Tori ma lowo ma lola
Ma ra le mara le
Ma jaye ma ra motto
Won ma ro pe no she lotto
Ma lowo ma lola
Ma ɾa le mara le
Ma jaye ma ɾa motto
Won [C7]ma ɾo pe no she lotto
Yeah yeah yeah yeah
E go clear if you [A7get patience
Clean heart I no like [F]pretense
Omo na blessings wey dey my [A]location [C7](Location [C7]oh oh)
Badmind leave my [A]circumfеrence
Dem [A]go do dеm go yarn nonsense
I no send I dey for [Dm7]high vibrations oh
Tori ma lowo ma lola
Ma ɾa le mara le
Ma jaye ma ɾa motto
Won [C7]ma ɾo pe no she lotto
Ma lowo ma lola
Ma ɾa le mara le
Ma jaye ma ɾa motto
Won [C7]ma ɾo pe no she lotto
Yeah yeah yeah yeah yeah
Celebration [C7]celebration [C7]na
Jubilation [C7]na na na na jubilation [C7]na na na na
Celebration [C7]celebration
Wey we con [C7]do for [Dm7]our life we go dey alright oh no no no
Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lol God dey
No worry no worry my [A]brother you [A7know money go dey
Tori ma lowo ma lola
Ma ɾa le mara le
Ma jaye ma ɾa motto
Won [C7]ma ɾo pe no she lotto
Ma lowo ma lola
Ma ɾa le mara le
Ma jaye ma ɾa motto
Won [C7]ma ɾo pe no she lotto [C7]eh eh
Joe Joe Joeboy pon [C7]deck