Do de do do do de
Do de do do do de
Do de do do do de
Do
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my [A]papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my [A]face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly thesе days
But wetin my [A]papa say be [Am]say
Who no like [F]bеtter thing
Who no like [F]better thing oh no
Who no like [F]better thing o ye ye ye ye
Who no like [F]better thing
Wetin be [Am]the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be [Am]by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my [A]papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be [Am]the point
If I get kpa and [Bm]I no settle my [A]boys
If I dey okay and [Bm]I no give mama joy
Na when you [A7get the money dem [A]go call [Em]you [A7sure boy
Wetin be [Am]the point
If I get kpa and [Bm]I no settle my [A]boys
If I dey okay and [Bm]I no give mama joy
Na when you [A7get the money dem [A]go call [Em]you [A7sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my [A]face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain (Why I no dey complain)
When bad belle dey (When bad belle dey)
We dey jolly these days
But wetin my [A]papa say be [Am]say
Who no like [F]better thing (Ye ye ye)
Who no like [F]better thing oh no
Who no like [F]better thing o ye ye ye ye
Who no like [F]better thing