I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stɾess me
As I ɾeach here e be [Am]like [F]magic
I know you [A7don’t understand [Bm]it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m never stopping ye
As I ɾeach here e be [Am]like [F]magic
I know you [A7don’t understand [Bm]it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m nevеr stopping ye
Now you [A7see me pon [C7]your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and [Bm]celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you [A7can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o
Sey you [A7no fit count me out
So you [A7no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about o na