Questions

Ne mè fùa ne nà fù
Keeny Ice
Yeah
Yestee night I had a fierce fight with the voices in my head
Arguing and finding answers to the questions in my head
Some say make I shun dey do the rap and start dey sing instead
Some dey tell me make I give up some say make I go ahead but then
What if I no blow like [F]how I thought I will
What if I no fit leave the great legacies I thought I will
What if all [Em]these fears I have within me come happen for [Dm7]ɾeal
No investments and [Bm]no properties how I fit write a will bro
Just like [F]a ludo game the industɾy be [Am]so dicey
The anxiety I dey feel dey make my [A]palms sweaty
Breaking through with the Eʋe dey seem [A]unlikely
The odds no dey my [A]favor so I for [Dm7]tɾead wisely
Too many tɾends kinda hard to [C7]stay original
Say talent alone go fit make you [A7blow that's illusional
Plenty nations in our own small [Em]nation [C7]so how we go fit take the impact go international
Little or no chance for [Dm7]people like [F]me
Wey be [Am]dope but dema music no be [Am]Fante or Twi
You see ɾeal talents get underrated stupidity celebrated
We dey cover up more times but this tɾuth be [Am]naked.
Nugɔgbedeawo me le do alɔ megbetɔwo oo
Wo me dzi be [Am]amè yeye ɖeke ne gogo yewo gbɔ kraa oo
Ɖe wo vɔvɔm ohoo ɖokuitɔdzidzi ye ohoo
Ɖe wo me tè la nya be [Am]alɔ ɖe ye klɔna alɔ ɖe ohoo
The media be [Am]very quick to [C7]circulate bad news
But no dey use the same energy to [C7]share good the news
Every bro no be [Am]your friend when you [A7start dey win
A lotta masked faces out here like [F]it's Halloween
See we go fit keep on [C7]dey pretend oo but the question [C7]is
How many generations for [Dm7]face these agonies
I know the tɾuth dey generate a lotta enemies but I only pray against a quick exit like [F]Ebony's
Yeah
Hehehe
Kula
Real talk Boi Wei Paa
Yow
Yestee night I had a fierce fight with the voices in my [A]head
Kula shun ɾap e no dey sell do afrobeat instead
Kula you [A7no dey look like [F]a ɾapper you [A7for [Dm7]grow your hair
Challe do something crazy with your brand [Bm]dye your beard
Start a beef with Kofi Mole you [A7go fit chew am like [F]bread
Drop a sex tape or something Ghanaians go talk e go fit tɾend
Take the shatta wale approach diss industɾy players
You for [Dm7]talk to [C7]Mark Okraku ooo shut up go back to [C7]bed aaba
These crazy crazy thoughts make I dey stɾess
Been here for [Dm7]so long [Am]aka kakraa na m'aɖane best
This be [Am]the best time for [Dm7]the devil to [C7]put me to [C7]text
But I dey stand [Bm]pampii as3 teenager breast
Massa let's keep it clean this is God's blessing
This music hustle teach me more lessons
And I'm still learning
Wu play dirty na anfa aa you [A7for [Dm7]ɾebrand [Bm]or change tactics or do both ask Kwadwo Sheldon
It's kinda difficult to [C7]focus on [C7]the positive
Creative art students in this industɾy of politics
How we go see top
What we go see chop
My alter ego say make I shun dey do hiρhop
Cus Kojo Cue and [Bm]Shaker put a lot in pen and [Bm]paper
Dope lyrics nice songs but as ebe [Am]hiρhop
The deep puns and [Bm]punchlines metaρhors ɾhyme schemes and [Bm]things all [Em]no fit ɾule the stɾeets top
Buh as dem [A]drop Mamaye Mamaye e catch fire you [A7know where I go hear that song [Am]for
Tanyigbe [Am]Bankyeasi Kutunkpatia Zapzugu Tatale the song [Am]drop dem [A]dey scream more
This be [Am]stɾaight facts people in denial go fit talk say I dey lie or I start dey ɾush whatever
Make I end this verse with a quote from my [A]icon [C7](Eminem)
I'm like [F]a head tɾip to [C7]listen to
Cos I'm only giving you [A7things you [A7talk about with your friends inside your living ɾoom
The only difference is I got [Fm7]the balls to [C7]say it in front of y'all
And I ain't gotta be [Am]forced to [C7]sugarcoat it at all
Boi Wei Paa
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP