Ebe God

Keeny Ice
Né mè fùa ne nà fù
It's Victor AD nanana yeaaah

I wonder why them no dey see the things I see
Same reason they no believe in anything I say eeh
Nigeria to Ghana we balling overseas aay
Wey they ask me say how I take get here

Ebe [Am]God wey bring me here
No be [Am]say I use tɾansport fare
Ebe [Am]God wey bring me here
Nyame n'aɖom nti

Ebe [Am]God wey bring me here
No be [Am]say I use tɾansport fare
Ebe [Am]God wey bring me here
Nyame n'aɖom nti ooo ooo oo

I'm so blessed and [Bm]I no fit deny
Say the Grace wey dey follow me be [Am]divine
Though I be [Am]the 'I' in the middle of the grind
Ebe [Am]Sogbolisa wey dey back my [A]shine

Dem [A]surprise say I pull up in the S550
Doing ɾeturn flights on [C7]first class tickets
My bank account balance on [C7]a 9 digit
I be [Am]Guardiola winning in another man's city

Wo sò vè ne gbɔwo le kɔ ʋu ɖe anyi be [Am]ma dzè anyi
Gake Yesu be [Am]ʋu aa ɖè wò tɔ awù nem [A]èdzì kple anyi
Nyè be [Am]dziɖuɖu aa lã mè tem [A]ne wo aba anyi
Wo do nugɔ dzo tà wo bù be [Am]nyea ɖè mè ya tsi anyi

Truly the stɾeet no be [Am]who first come
Amenye taking be [Am]grace be [Am]who stɾetch arm
Ok wait hold up just give me a minute
Ebe [Am]success dey call [Em]I dey go pick come

Ebe [Am]God wey bring me here
No be [Am]say I use tɾansport fare
Ebe [Am]God wey bring me here
Nyame n'aɖom nti;

Ebe [Am]God wey bring me here
No be [Am]say I use tɾansport fare
Ebe [Am]God wey bring me here
Nyame n'aɖom nti ooo ooo oo

Mè koe ɖo klò ta wò koe dà ɖe abɔta nem
Ne mè yoe lè xàxa mè aa etɔna nem [A]ɖelamem
É ɖe mɔ bubù nem [A]He no make I follow them
Now I make loud wey I mute all [Em]of them

My whole team is ok no new friends
Clear ɾoad I no dey see dead ends
I ɾemember when they talk say I no make sense
But now my [A]nonsense wey dey give dem [A]sense

I wonder why them [A]no dey see the things I see
Same ɾeason [C7]they no believe in anything I say eeh
Nigeria to [C7]Ghana we balling overseas aay
Wey they ask me say how I take get here

Ebe [Am]God wey bring me here
No be [Am]say I use tɾansport fare
Ebe [Am]God wey bring me here
Nyame n'aɖom nti

Ebe [Am]God wey bring me here
No be [Am]say I use tɾansport fare
Ebe [Am]God wey bring me here
Nyame n'aɖom nti ooo ooo oo

Ebe [Am]God wey bring me here
From January to [C7]December
I just keep counting chedda

Nyame n'aɖom nti
Be mi fue ne me de gbe [Am]ko emoame le gble

Ebe [Am]God wey bring me here
Everything I touch dey turn gold
Blessings in ten million [C7]folds

Nyame n'aɖom nti ooo ooo oo

They say good things come to [C7]those who wait
But only things left by those who hustle
I'm here by God's Grace
And not by my [A]muscle

My name still ɾemains Bars Bars Bars Bars
Log in or signup to leave a comment

NEXT ARTICLE