Victor take time oh
Take time for my heart
Them go kill you kill you throw way for nothing (Ah yeah)
Victor abeg leave these people
They go kill you oh
They ready to kill you well well (Yeah)
Your love is slow
Something like a Lagos tɾaffic
Girl I dey hold up for [Dm7]you
And I go hol' up for [Dm7]you
Your love is Burgos
Something I can never practice
Baby girl you [A7too get tactics
You draw attention [C7]you [A7be [Am]artist
Your love no focus
Wahala for [Dm7]who no get tactics
Baptize me with lie John the Baptist
No dey do like [F]say you [A7no notice
Love don't livе here anymore oh oh
Say lovе don't live here anymore oh oh
Love don't live here anymore
Don't go don't go
Love don't live here anymore (Onwebedi ihe ifu)
Oh oh oh (Yeah)
You say I never wanna live my [A]life without you
The place I wanna stay na beside you
Your fire is too hot to [C7]handle
Turn me to [C7]a fool because I chop your akpu
Negodi you [A7dey show me love sor sor n'bwe ego di
Mana ego gwu you [A7come drain my [A]energy
So get the f*ck out of my [A]memory
Wetin I never see
Wanna be [Am]your king make you [A7call [Em]me your Oba
But wetin I ɾeceive no be [Am]wetin I dey order
Nne ki si wa ji di obi wa guy wa dor ka
If I begin yarn you [A7wetin dey imma aghota
Shey I tell you [A7say I ɾeady to [C7]die for [Dm7]your matter
But after nma choputa na sa na ni bu actor
Nne ka nne ɾeason [C7]ɾeason [C7]now abago another chapter
Now I know that love don't live here anymore
Love don't live here anymore (Don't go don't go)
Love don't live here anymore (Oh oh oh)
Before I talk one, you [A7talk two
Emotional blackmail you [A7dey cry too
I dey say sorry for [Dm7]things I no do
Omo I no get choice I just have to
Because I carry Rebecca you [A7dey carry gun
You face e be [Am]like [F]Erica when she carry gun
Oh baby take it easy na love me I carry come
And I say no doubt me cause me I love you
Your love no focus
Wahala for [Dm7]who no get tactics
Baptize me with lie John the Baptist
No dey do like [F]say you [A7no notice
Love don't live here anymore (Oh oh)
Say love don't live here anymore (Oh oh)
Love don't live here anymore (Don't go don't go)
Love don't live here anymore (Oh oh oh)
Love don't live here anymore (Extɾaordinaire)
Ladies and [Bm]gentlemen
You face e be [Am]like [F]Erica when she carry gun
Wahala for [Dm7]who no get tactics (Kulboy)