Same, and you know say Big Wiz I know, same
E don dey tey I wan tell you
Many things wey dey my mind I wan tell you
Bless the day that I find you
All the things wey dey my mind I wan show you
I'm on the road on a daily
Na wetin me and you [A7go chop, I wan find you
'Cause I go love you [A7jęję
And I go give you [A7make you [A7sempe o
Hey, I go love you [A7baby, sempe o
I'm all [Em]loving on [C7]your touch, I wan pępę o
Shebi'wo ni mo fę fę o
I no go use your love no gree tętę o
But you [A7know sisi nęnę o
Say this kind of loving I wan jęnbę o, jęję
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl, I go meet you [A7for [Dm7]down down
Dem [A]dey call [Em]me Mr. Lover
I go give you [A7many loving
Say I go kill you [A7with this loving o
Girl, I go meet you [A7for [Dm7]down down
I go give you [A7many loving
I go give you [A7plenty loving
Girl, I go kill you [A7with this loving o
Girl, nobody whine pass you
And the things you [A7dey do with your waist
Girl, e pass me than you [A7(yeah, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah)
Girl, you [A7dey burn pass Claro
And you [A7type I never seen, my [A]girl, no wayo
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
I go let your body know
Baby, let nobody know
I wan let your body know
Carry go, carry go
Girl, I go meet you [A7for [Dm7]down down
Dem [A]dey call [Em]me Mr. Lover
I go give you [A7many loving
Say I go kill you [A7with this loving o
Girl, I go meet you [A7for [Dm7]down down
I go give you [A7many loving
I go give you [A7plenty loving
Girl, I go kill you [A7with this loving o
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, mogbe
Whine your body, mogbe
Mogbe, mogbe, mogbe, mogbe, sho'gberi, mogbe
Whine your body, mogbe