Sit down pon it
Fat girl, sit down pon it
Every other day, sit down pon it
Top (yah) boy
Tell me baby girl how you dey o?
Baby tell me make I know how you dey o?
Baby tell me how much I go pay o
Andwe go fly go anywhere for holiday o
Thislove na walangolo
This love na wantinti
Makewe play like [F]we dey movie o
That kind play wey you [A7go dey play mummy [A]oo
Mummy [A]o mummy [A]o Mummy [A]ooo
Girl na me go dey play Daddy oo
Girl if you [A7be [Am]baby I be [Am]nanny o
See as you [A7fine like [F]Agbani o
Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh)
Wa sho ma wa duro le (woh)
Baby make I dey where you [A7dey (woh)
Come make I show you [A7special loving
Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh)
Wa sho ma wa duro le (woh)
Baby make I dey where you [A7dey (woh)
Come make I show you [A7special loving
Anywhere you [A7dey, I go dey o
Long [Am]as I dey with my [A]baby o
Wetin them [A]no know them [A]go hate o
Kiss me baby make them [A]vex o
Carry the matter for [Dm7]their head o
Kiss me baby make I ɾest o
Nobody do me like [F]you [A7do
Kiss me baby make them [A]vex o
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
Baby girl I love you, sit down pon [C7]it
Baby girl come whine up pon [C7]it o
I know you [A7love this beat, sweet melanin
O gal now you [A7could be [Am]my [A]sweet señorita
American girl come whine up for [Dm7]me
My Jamaican girls come whine up for [Dm7]me
Ojota girls come whine am for [Dm7]me
My Caribbean girls come burst up for [Dm7]me, yo
Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh)
Wa sho ma wa duro le (woh)
Baby make I dey where you [A7dey (woh)
Come make I show you [A7special loving
London [C7]boy come give it to [C7]me
All my [A]Lagos boys them [A]spend it on [C7]me
Jamaican boys them [A]jam it for [Dm7]me
My American boys them [A]swag it for [Dm7]me, yeah
Sho ma wa, sho ma kpalangolo (woh)
Wa sho ma wa duro le (woh)
Baby make I dey where you [A7dey (woh)
Come make I show you [A7special loving
This love na walangolo
This love na wantinti
This love na walangolo
This love na wantinti
DJ Spinall
Give it to [C7]me
Give it to [C7]me
Give it to [C7]me
Buss it
Give it to [C7]me
Give it to [C7]me (Spinall)
Give it to [C7]me (Wahgwan)
Spellz