Oshe

It’s another day
Wey I dey see your face
I can’t believe sey me and you go dey
Nobody
Finna take your place
Dem no fit understand the way you make me feel

Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you [A7got [Fm7]me feeling dumbfounded
And I’m happy that I found you

Shey you [A7know you [A7too confam (Confam o)
Where you [A7dey make I show your compound (compound o)
Girl you [A7got [Fm7]me feeling dumbfounded
And I’m happy that I found you

Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)

Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)

Anything wey you [A7want take oh (Take oh)
You leave me I go frustɾate oh
You be [Am]the ɾemedy to [C7]ma headache oh
You make a brother man wanna feel alright (alright)

Bamijo
Ma wo ju enibodi ko bami fo
Out of everybody ko seni to [C7]le
Fun mi lakan balé to [C7]ɾé ɾé ɾé ɾé ɾé ɾé

Shey you [A7know you [A7too confam
Where you [A7dey make I show your compound
Girl you [A7got [Fm7]me feeling dumbfounded
And I’m happy that I found you

Shey you [A7know you [A7too confam (Confam o)
Where you [A7dey make I show your compound (Compound o)
Girl you [A7got [Fm7]me feeling dumbfounded
And I’m happy that I found you

Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP