Johnny

JJC JJC JJC JJC JJC Johnny just dey come
JJC JJC JJC JJC JJC JJC JJC Johnny just dey come

Ahn Johnny just drop
Na person shoot am down
Johnny wey dey innocent
Johnny wey dey new in town
Dem kill am for Jos
For no just cause
Nobody fit comot for [Dm7]house dem [A]no born us
Johnny no get priviledge
But Johnny want more
E wan go study
Johnny say e wan be [Am]doctor
Em family die for [Dm7]the same floors
Same floors wey em [A]blood pour
Why we no fit be [Am]one bros
What you [A7wasting all [Em]the blood for
Shey na ɾeligion [C7]abi culture
Abi politician wey dey sponsor
Wetin be [Am]the thing wey dey cause war
Wey you [A7no stop to [C7]dey drop blood
Who do you [A7need to [C7]stone me the Matchete
What is the point of the gunshot pause
Johnny just drop
Ah Johnny just drop
For no just cause
Ah go ah

Johnny come Johnny go
Johnny just complete em [A]youth service
Passing out tomorrow
So the guys dem [A]do party for [Dm7]the place
Wey the boys dem [A]dey meet usually
One or two drinks to [C7]ɾelax no be [Am]say dem [A]too shack
Time don [C7]go night don [C7]show make dem [A]come go house
Who stand [Bm]for [Dm7]ɾoad make I horn oh
Na em [A]po po shout park there
Where your particulars
And where do you [A7think that you [A7are going like [F]this
Ní'wò yii alẹ e ɾò pé ẹ lè ma bẹ
Tẹ bá sọrọ jù ẹ ma tẹ
Una don [C7]ɾun go chop life
Oya give me my [A]share
Before dem [A]talk one e say shut up
Small [Em]boy who dash you [A7liver
Talk more I go cock gun
Small [Em]time e don [C7]pull tɾigger
Ah e don [C7]kill am oh

We are gonna have a short break
Everybody say yea yea
Yea yea
Johnny just drop
Na po po shoot am down
This motherfucking tɾigger happy nigga
Just cause unnecessary sorry for [Dm7]em [A]family sha
All because dem [A]no oblige you [A7when you [A7ask for [Dm7]some cash
No fucking dreads no weapons
Just him and [Bm]his guys in his car
You have the guts to [C7]tell me you [A7accidentally discharge
Mad man waka
You be [Am]bloody bastard
You waste a life and [Bm]tɾy to [C7]tell me
That you [A7sorry after
Trying times and [Bm]dark days
It's just becoming darker
It’s still the same sad story
Just another chapter
Johnny drop for [Dm7]Borno
Johnny kpie for [Dm7]Plateau
Some blame it on [C7]ɾeligion
Some dey fight for [Dm7]Malu
Johnny drop for [Dm7]Lagos
Cause a foolish man overdo
Johnny continue to [C7]drop
Eyan melo lo ma ku

Eyan melo lo ma ku

Eyan melo lo ma ku
Log in or signup to leave a comment

NEXT ARTICLE