Everybody (Thank You)

Ah everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love oh
Everybody wey dey the team
Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

Everybody wey play the music
All the ɾadio stations
All the DJs and [Bm]the VJs
Everybody wey give me ɾotation
Shout out to [C7]Femi Soro
Hala my [A]man Aboki

Èyin o mọ bo șe bere
Àwọn ti day one ni mo n kí
You fit think say e easy for [Dm7]me
But àwa ti hussle low key
Shoutout to [C7]guys wey know me
Àwọn èyàn ti mọ lé pé ni homie
Shoutout to [C7]pops and [Bm]mumsi
Àwọn èyàn tó support mi
Folakemi and [Bm]Foladele ah
Thank you [A7wá compulsory

Everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team
Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

Ah Igojuwa God bless your soul
I know you [A7dey for [Dm7]heaven oh
Small [Em]small [Em]dem [A]don [C7]dey get to [C7]know
God don [C7]change my [A]level oh
I dey thank all [Em]the guys wey criticize
All the people wey no feed me lies
The people wey first ɾecognize say
There's more to [C7]me than meets the eyes
All the people wey dupe the boy
The wayo guys and [Bm]419ers
Now we dey sing we dey break boundaries
Now we dey be [Am]like [F]Paul and [Bm]Silas
And my [A]sax e dey kill the beat
True when I don't feel defeat
Where you [A7dey when we dey feed the stɾeet
We paid the dues so we need to [C7]eat

Ah everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team
Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

Falz speaking

Even though it was [Am7]hard at first
You held me down and [Bm]pushed me up
So I thank you [A7for [Dm7]loving me
Thank you
Thank you
Log in or signup to leave a comment

NEXT ARTICLE