Flowmatics 2

This year the motto be f*ck sleep we dey work
All of my dreams I’m coming for your neck
If you need me no plenty talk sign me cheque
I no go settle for less e for be spec
I thought I told you menners I dey come worry
E go dey like some horror movie I swear e go be [Am]scary
Nobody go fit to [C7]slow the kind of vim wey I dey carry
Turbo speed I no go stop until I see the glory
Same game same old ɾules different tactics
Me nye ɖè mè tɾɔ alo mè le flex oo but the fact is
Mè dzi be [Am]ma level up
Ye nyè be [Am]ŋku le prize aa dzi
Ta mè ɖo la dà distɾaction [C7]ɖekpekpe ɖe blacklist
Going harder than I ever did
Keep on [C7]dey knack my [A]head even if my [A]nose bleed
Till my [A]name goes global and [Bm]my [A]idols turn ɾivals
And I’m seeing everybody on [C7]my [A]team feed
This year challe no make time to [C7]waste time
Do your best now make you [A7no wait for [Dm7]next time
Next time no go come now be [Am]the best time
Take a step move forward no time to [C7]mark time
Wò be [Am]ŋku ne bià eta ne xɔzo ne wò abe [Am]akpɔnɔkpo
Keep your big moves low key amenye bɔnu kpo
Amè me lè asinyè oo ta nyea mè lè nyè be [Am]alɔ dzi kpo
Nuyi ke ne kam aa kò mè gblɔ na kò mè nɔ anyi kpo
Mehn I’m taking it a notch more higher
Giving you [A7shocks like [F]I be [Am]some high tension [C7]wire
This one just be [Am]smoke wait for [Dm7]the ɾeal fire
I dey promise to [C7]keep it A1 until I ɾetire
So tell the critics that I’m back again
Tell em [A]I’m back with the fire and [Bm]the pain again
I’m back to [C7]be [Am]old pain in the ass again
Bringing life back to [C7]the dead scene again
To all [Em]my [A]fans mìawo ta kò mè lè avua dzi ɖo
Mìawo ta kò mè le edzi kple egba gbe [Am]ta nana ɖo
Mawu tà mi dza ɖo fi yike wò dze be [Am]mia vee ɖo
Ne ega dzìdzì paa ha viɖe viɖe kòa ɖe mi dza ɖo
You wey dey wish me well I love you [A7plenty
I wish I fit mention [C7]names but e go plenty
Any little thing wey you [A7go lose for [Dm7]my [A]sake
I dey pray say make you [A7get am back and [Bm]make plenty
Yh but forget the haters who they epp
Wo dza wɔ avu ɖekpekpe vɔa still aa we go ɾep
I want make they witness some of the greatness
So I leave them [A]for [Dm7]corner like [F]some cobweb
Haha
Ne mè fùa ne nà fù
Timzbeat
Soundcheck let’s go
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP