Charm

(London)
(Another banger)

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

Soco, ah
Surfing with this body
Make we ɾun am on [C7]a lowkey
Baby, you [A7know me
E get as you [A7go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you [A7off with alawi

See body o (see body, see body o)
Egba mi o (egba mi, egba mi o)
E dey burst my [A]bololo
E dey burst my [A]bololo
Please help me o
Me I don [C7]jam wetin pass me o

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I ɾock am, yeah, yeah
I know you [A7senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you [A7want wey I no fit do for [Dm7]you?
Why you [A7wan dey buga wọn?
Shey you [A7be [Am]Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing, baby, eh
Lend me, lend
I get Pounds for [Dm7]you, you [A7wan dey do like [F]say, eh
Naira no dey end
You too dey stiff, dey do like [F]say your waist no dey, eh
E no dey bend
Oya follow my [A]command, baby, do like [F]I do
Baby, front and [Bm]back, gimme boom-baka-boom

Soco, ah
Surfing with this body
Make we ɾun am on [C7]a lowkey
Baby, you [A7know me
E get as you [A7go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Baby, allow me
Tip you [A7off with alawi

Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I ɾock am, yeah, yeah
I know you [A7senior me (me)
I get money pass your papa
Wetin you [A7want wey I no fit do for [Dm7]you?
Why you [A7wan dey buga wọn?
Shey you [A7be [Am]Kizz Daniel ni? (Mhm)
You better drop your body armor

Soco, ah (ayy)
Surfing with this body
Make we ɾun am on [C7]a lowkey
Baby, you [A7know me
E get as you [A7go move wey I no go 'gree
Come make I drive your, mh
Come make I drive this your jalopy
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP