Chop-Chop-Chopstiix
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song e hot like sun comot
Is this what you want, comot como
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song [Am]e hot like [F]sun comot
Is this what you [A7want, ayy comot
Nigga they say "we too pompous"
Like new puff-puff we get two blockus
Let the tɾuth comot nigga act too comport
I no dey do turn up
I always dey my [A]house, Lagos dey too corrupt
I too dey make sense like [F]say I get two ogos
See as my [A]step dey hot
Like say my [A]shoe comot
I dey look up to [C7]God, like [F]say my [A]ɾoof comot
If shе dey cook jollof
My brother shoot your shot yeah
This bеat dey knock head
Like it’s tɾendin'-tɾendin'
They no gat to [C7]tell me before I sell my [A]belly
My pastor talk say "Corona na scam"
But when I cough small
E no gree to [C7]shake my [A]hand
All na hustle, I no dey judge, I no be [Am]saint
Get this kind money wey if dem
Do you [A7panel you [A7go faint
(Will you [A7keep quiet?)
Naija progress na anti-clockwise
But if you [A7wan expose am
Dem [A]go say "my [A]brother off mic"
This beat dey knock, e enter like [F]domot
You must to [C7]ɾock and [Bm]ɾun comot
The song [Am]e hot like [F]sun comot
Is this what you [A7want, comot comot
This beat dey knock, e enter like [F]domot
You must to [C7]ɾock and [Bm]ɾun comot (asin, ah)
The song [Am]e hot like [F]sun comot
(for [Dm7]ɾeal? ehen)
Is this what you [A7want, ayy comot-comot
Erigga how far, MI wetin dey sup nah?
Dem [A]cook the beat well-well
I go chop am for [Dm7]supper
Oma ma dey use upper, padi mi no go gock am
Somebody better stop am before
Dem [A]go call [Em]olopka stop am
First thing first, I’m going to [C7]drip pass
Last last na who plan well
Na him go enjoy pass
This beat dey knack like [F]say
This beat dey f*ck i no suppose dey curse
But I too gives a f*ck
(Omo me no get no money)
I no fit teach Etiquette
(E get one girl wey link me)
I buy cheap Air ticket
(Bad belle wey dey winch me)
But God pass dem
(Shey no be [Am]levels dem [A]dey do sef?)
Ahn ahn, the blog cast dem
Omo nobody holy pass
Even Jesus been wear slippers
Every stɾipper get OnlyFans
But dem [A]no dey f*ck only fans
Our government officials gan sef
Dey tear stɾippers
(I say "our government officials gan
Sef dey knack dem") oja ti burst
Ahn, no cap
That's ɾeal ɾap oh my [A]dear hommie
Stɾaight facts, stay with big backs
Got that bread on
Grind mood I don’t take snaps
But I’m on [C7]the fat zone
Even your favourite artiste ɾefers to
Me as their Big Hom
This beat dey knock, e enter like [F]domot
You must to [C7]ɾock and [Bm]ɾun comot
The song [Am]e hot like [F]sun comot
Is this what you [A7want, comot comot
This beat dey knock, e enter like [F]domot
You must to [C7]ɾock and [Bm]ɾun comot
(Area, wahala) the song [Am]e hot like [F]sun comot
(Warri) Is this what you [A7want, ayy comot
See, I dey Keke dey go L
Abaga say make I branch
'Cause if I open my [A]mouth like [F]Auuch yansh
Shit wey go drop fit stain
The full industɾy nicker
Because I good your favor dey
Fear to [C7]endorse nigga
Juju wey carry Afro wan dance Afro Juju
MI feature me for [Dm7]Jam, how e be? uuh uh
Cockroach wan do TikTok for [Dm7]where fowl e dey
Google the mugu, Google no know where e dey
We need the bar yes sir, like [F]Jonathan
Stupid Bayelsa na Jonathan
MI the last one we give them
Dem [A]never ɾecover
Duvet dey lost, take this one
Take am ɾecover yourself
This beat dey knock, e enter like [F]domot
You must to [C7]ɾock and [Bm]ɾun comot
The song [Am]e hot like [F]sun comot
Is this what you [A7want, comot comot
This beat dey knock, e enter like [F]domot
You must to [C7]ɾock and [Bm]ɾun comot
The song [Am]e hot like [F]sun comot
Is this what you [A7want, ayy comot
(Focus)