Ojo
Dat kind thing na
Ayyy
They call me Jay
You already know oo
Kezyklef on the beat yeh
O nanana
Look her yash you go kill e goat
Ele o
Her footu ball na four man post
Ele lele o
Turn me round like roller coast
Ele lele o
Girl you [A7win o no more vote
O ń laye o
When she whine and [Bm]shake o ye
Baby sweet o ye
When she ɾoll about o ye
No be [Am]fight o ay
Your papa no like [F]me
Wetin I do
He said don't be [Am]silly
The boy is a ɾaster
Your papa no want me why
Wetin I do (Yeh)
But papa I'm sorry to [C7]say this o
Abeg I de beg o
Papa I'm sorry ń isi m agbawago (Papa I'm sorry ń isi m agbawago)
Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo)
Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o (Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o)
Papa I'm sorry caro etiè m ife (Papa I'm sorry caro etiè m ife)
I get dis kele way pretty and [Bm]she nice too
I love her you [A7know say I no dey lie too
My intention [C7]were sweet e blike [F]titus
I make this clear to [C7]her dad he come dey fight us
Amaka why waiting man do man
Because of money they give my [A]wife to [C7]imam
I feel depress mehn bring pammy [A]make we flex
My eyes see things Charley I no ft dey express
Mehn I'm sorry dad if I ever do you [A7wrong
Find a place to [C7]forgive I know my [A]deed is wrong
No man perfect when I wake up I dey praise God
Reminiscing all [Em]d past we have with skateboard
We been dey walk out but dis days I dey stay bored
Too much alcohol don [C7]make me lost my [A]taste bud
Na beg I de beg o
Papa I'm sorry ń isi m agbawago (Papa I'm sorry ń isi m agbawago)
Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo (Papa I'm sorry caro egbu mu egbuo)
Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o (Papa I'm sorry ń aka m adighi ya o)
Papa I'm sorry caro etiè m ife(Papa I'm sorry caro etiè m ife)
Ezege them [A]go dance out o
Money dey to [C7]dey dash out o
Too many kele been dey laugh out o
But dis days them [A]dey hangout o
O baby I don [C7]make cash o
Finally you [A7go chop life o
2million [C7]dollars for [Dm7]your pride price o
Girl I pray to [C7]god for [Dm7]dis cash out o