Everything o
No no
Na na na na
I been dey know
No be say na 2019, wey I start to dey sing all my song like a discoriscococo discoriscoscosco
Sit down wey I sit down wey I talk say make I write this song
And all the ladies dem [A]ah like [F]this song [Am]
The guys dem [A]ah vibe [Am]this song [Am]
The boys dem [A]ah vibe [Am]this song [Am]and [Bm]vibe [Am]this song
But that thing wey I just dey hear this beat wey I no know
Wey I no know , I just dey sing my [A]song [Am]I'm flowing oooo
I tɾy to [C7]let them [A]know say baby girl na Mussy Ginger
Mussy Ginger and [Bm]I vibe [Am]the party oh no
I vibe [Am]the party oh
So i tell them [A]to [C7]ba ti gbese , to [C7]ba timo, to [C7]ba ti Ginger , to [C7]ba ti so
To ba ti gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]gbon [C7]
Baby girl I want to [C7]know I want to [C7]see that thing wey you [A7want to [C7]wear
I want to [C7]buy that thing make I make sure that you [A7dey want to [C7]want to [C7]wear
Oya ye ma Shakomo Ye ma Shakomo
O fe ki tɾamadol Omo GBAGBE motilo
O fe je kin somersault O fe je kin somersault
Ani ye ma Shakomo Ye ma Shakomo
O fe Jen kin somersault Omo GBAGBE motilo
O fe je kin somersault O fe je kin somersault
No be [Am] say na mouth
No be [Am]say na Jazz
Them [A]dey look for [Dm7]calabash
They be [Am]hating from afar
Them [A]know say we dey bang o
But no be [Am]say I wan force this musically thing
This one Omo mhen na just ɾeality
But at the end everything na still vanity
Naim make I just dey want to [C7]freestyle
Number 1 Number 1
No other
Realest one Omo no bother
My music tɾavel no visa
Real shit No visa
Where you [A7wan go let me know
This your mango, imma eat it now
And you [A7know how I get,
What's happening? Let's go
No be [Am]say na 2019 Wey I start to [C7]sing
All the people come dey feel my [A]shit
I drop them [A]soft
I give the banger
Aduke faji ,She want my [A]number
If she call [Em]me
Imma drop it from the zanga
Till I'm on [C7]your playlist you [A7know I Neva stop oh yeah
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận
Đăng nhập
Đăng ký