Hmmmmm
YPrince On Another One
MinNa mina na na na na
Ahhhhhh Ahhhhhh
Dadada
mi o ma le da gbe
Hmmm Ko kan aye
So many pressure man dey face
So many ups and down man dey face
But man no fit run away
Man gat to find a way
Baba dakun bamise
Yeeee
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like [F]say
Make I ɾun away, ye
But I no fit ɾun away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like [F]say
Make I ɾun away
Some padi wey sabi some way
Dem [A]say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè
Wetin money go cause
If e set even money go ɾun
Owo ma tan eyan lo ma ku
Iro ni Iro ni
Shey e yen mofe lo só tì ba dele
È je kì owo pè brother dele
Ko bamidele aunty bamidele
Ko bamidele
Wàn ti so mi loruko ifadollar
Wàn ní Omo to [C7]n di fa
To n gba ten dollar
Low budget baller
Ta lo wa mo ola
Nobody knows tomorrow no no
My ρhone dey ɾing again gbam gbam gbam na etisalat no be [Am]credit alert
I don [C7]tire
Yeee
Because I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like [F]say
Make I ɾun away, ye
But I no fit ɾun away
Family bè nì le o
Imade bè nì le o yeee
Baba dakun bamisè
I no fit sàlaye
Sometimes e dey do me like [F]say
Make I ɾun away
Some padi wey sabi some way
Dem [A]say make I follow there way
But I no wan toju bole
Baba dakun bamisè
Wère wèrè nì ko bamisè