Oshey
It's Gbemxzy the hottest producer
NBV
All for one
One for all
No bad vibez
Never call me your brother
Too many shenking but no cap
I call your number you block am
(you block am)
Stay with me i go go far
Kosi anybody tomola
I no get choice but to [C7]drop out
(but to [C7]drop out)
Zero competition [C7]for [Dm7]where me i dey
Weytin i pass through you [A7not fit ajeh
Hmmm
Idan for [Dm7]himself
Kosi orun fun hustler weekend no be [Am]holiday
Oh-ah-oh-ah-ayy
i be [Am]that kind guy wey dem [A]talk say e no too sabi
oh see dem
Problem [A]no dey finish
It's okay to [C7]be [Am]broke if you [A7become poor problem
Na person [C7]dey do person
Iyonu olorun kemi ma shesin
Shey i be [Am]like [F]person [C7]wey dey fear person
Me wey life don [C7]teach lesson [C7]ahh
As you [A7dey call [Em]me your brother
(Broda)
Shey if i dey for [Dm7]sapa
(Sapa)
And if i paste you [A7my [A]aza padi
Shoma tewo abi oma japa
Dem [A]say i be [Am]small [Em]boy
Mo mon [C7]pe mokere but mon [C7]pa owo mi
Many nigga won [C7]dey soro mi
I know say i small [Em]but mon [C7]gba owo mi
mon [C7]gba owo mi joor o
It is what it is
So many things
Told me i couldn't
That's why i did it
I no fit stop
I still dey top
So many things man no fit talk
Omo no dey buga say you [A7get
If you [A7no fit to [C7]dey ɾender help
I do my [A]best and [Bm]i leave the ɾest
E no too easy for [Dm7]me self
Omo ologo no go forget
Eyes don [C7]see but i no tell
No be [Am]say i too sabi but mo moseh
You no like [F]me na your pocket
Back in the days where i dey hustle
No matter what padi mi face your hustle
When everything start dey bubble
Ibi tantin ɾeti eyokan give dem [A]double
I just dey ɾeason [C7]myself on [C7]a lowkey
Ojowo loma dun ojowo loma mu oke
I will never quit
I will never lock up
Mogbodo jade tan shey you [A7know
I told myself i will be [Am]the greatest
If you [A7still dey doubt give me one month o
I'm in competition [C7]with my [A]ɾeal self
Am here to [C7]stay better go ɾest o
That's what i know
I still dey work am gonna be [Am]the best
And i go blow
Procrastination [C7]is a thief of time
I see am for [Dm7]my [A]dream
when i take over the throne
All this people come dey shout when dey see me with the crown
Circumstances fit to [C7]make man craze
So what you [A7gonna do where the badman dey
Kode kan mi
Steady on [C7]my [A]grinding
No dey dull me
Nigga just dey pray for [Dm7]grace on [C7]a lowkey
Weytin you [A7come dey ɾeason [C7]me
It's Gbemxzy the hottest producer