Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm
It′s Phynest on the beat baby
Bimo shen mi l’ola Oluwa ni (Lola Oluwa ni)
Blessings on blessings all over me
I don do many things kinto ma k’orin
Cause every time I reason oh
All I want is money
I′m never caught in a ɾobbery
I don′t take what doesn’t belong [Am]to [C7]me
One man mopol, kode si elomi
Surprise succeed make I no go Ceaser
When I check my [A]time I see say no time
I pray to [C7]Jah and [Bm]I pray tight
But mummy [A]say I go dey fine
Mo ma ɾanti even when I dey far
Mi dice still ɾolling Rolling Dollar
Current president go turn formеr
B’aye shen yi we dеy change
Put some ɾespect on [C7]my [A]name
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez ah ah yeah
Mafi lo mi it′s not by force
I no see my [A]sister I con [C7]dey call
I con [C7]dey ask wetin dey sup
It’s a pity my [A]sister gone
2014 the boy started
We started the song [Am]dem [A]say we no well
Thank God today e don [C7]dey make sense
Say na only Jah the boy no dey fear
No tell somebody
Cause somebody fit to [C7]kill person
Person [C7]no fit kill everybody
If Oluwa bless you [A7put am for [Dm7]your tummy [A]ah yeah
When I check my [A]time I see say no time
I pray to [C7]Jah and [Bm]I pray tight
But mummy [A]say I go dey fine
Mo ma ɾanti even when I dey far
Mi dice still ɾolling Rolling Dollar
Current president go turn former
B’aye shen yi we dey change
Put some ɾespect on [C7]my [A]name
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez (Call [Em]my [A]name)
No Seyi no Vibez ah ah yeah
Aje on [C7]the Mix
It′s Phynest on [C7]the beat baby