Napo

Plenty gurls dem pretty pretty o
Give dem 100, give dem fisee, ehhn
Shey u dey see
Small church don turn ministry o Yha! Yha!
Napo Napo Napo Napo oo
I want to be like skiboro Omagboh oo
Ehn dem don dey fear
Swagger Man worry dem everywhere Yha! Yha!

Call [Em]me on [C7]the ρhone ask me how e dey go
I tell them [A]3 milli oh 3 mili aden aden
At the year I bin dey make dem [A]check up
Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden

It’s a long [Am]time fallen onе no be [Am]nine oooo
It’s a long [Am]time fallеn fallen fallen
One no be [Am]nine oooo ehehe you [A7know
Napo napo napo napo napo napo napo napo
Napo napo napo napo napo napo napo napo

Abeg wetin da other guy see
Wetin e dey talk sef
Say hunter shoot bird mama fly
But no vex oh, where d mumu dey before sef
Hin dey school story o bad o

Cutie cutie got [Fm7]me going boomerang yh yh
I shut it down for [Dm7]you [A7baby can I be [Am]your man
Oh ho your booty await's your fire oh
Girl ama take my [A]chances with you

Call [Em]me on [C7]the fone ask me how e dey go
I tell them [A]3 milli oh 3 mili aden aden
At the year I bin dey make dem [A]check up
Omo na 3 billi oh 3 billi aden aden

It’s a long [Am]time fallen
One no be [Am]nine oooo ehehe
It’s a long [Am]time fallen fallen fallen
One no be [Am]nine oooo ehehe
Napo napo napo napo napo napo napo napo
Napo napo napo napo napo napo napo napo
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP