My People

Fu mi ni
Jesu fu mi ni loving
Fu mi ni loving
Fu mi ni loving


Now let me tell you something
Get matter wey need real solving
Police kill man for nothing
All because he wan try prove something
Mama lay child for coffin
Too many people hurting
Jesu fu mi ni loving
Cause my [A]people are suffering
Suffering for [Dm7]nothing
For nothing at all
Now let me tell you [A7something
People too like [F]do wrong [Am]thing
Old man want small [Em]girl something
By force no mean good loving
Monike tell you [A7stop it
But you [A7no wan hear one thing
Jesu fu mi in loving
Cause my [A]people are suffering
Suffering for [Dm7]nothing
For nothing at all
Whole word don [C7]scatter
Twisted like [F]dada
Government tiff money buy agbada
Come do Agbaya
See wettin dey cause the palava
Rárá na ɾárá
One day my [A]people go dey tire
Thunder go fia
Suffering, suffering for [Dm7]nothing
For nothing at all
They killed the pikin
And all [Em]be [Am]cause he get shade on [C7]e skin
But no be [Am]the same God make the pikin
And no be [Am]the same thing we get within
They say we too bright so they wan make we dim
Na tɾuth i dey write put am to [C7]the ɾhythm
They want our silence they don’t wanna hear pim
So gimme my [A]ɾight
Jor lemme be [Am]free yeah
Suffering, suffering for [Dm7]nothing
For nothing at all
Now lemme tell you [A7something
People too like [F]do wrong [Am]thing
Old man want small [Em]girl something
By force no mean good loving
Monike tell you [A7stop it
But you [A7no wan hear one thing
Jesu fu mi in loving
Cause my [A]people are suffering
Suffering for [Dm7]nothing
For nothing at all
Now lemme tell you [A7something
Get matter wey need ɾeal solving
Police kill man for [Dm7]nothing
All because he wan tɾy prove something
Mama lay child for [Dm7]coffin
Too many people hurting
Jesu fu mi in loving
Cause my [A]people are suffering
Suffering for [Dm7]nothing
For nothing at all
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP