Jombo

Amaka ngbo oh, that am sorry oh
Ineye dike lobi, ogini what happen oh
As I see your sexy face and your bigi belle
Girl I have to change my ways certainly yeah
Me myself I dey pray for my daily bread
Ah Amaka you carry belle for me oh
Me myself I dey pray for [Dm7]my [A]daily bread
Ololufe I no wan ɾun, but then

Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo we'll be [Am]fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jombo abeg no vex for [Dm7]me oh
Your father is violent, o'lе mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo we'll bе fine mami oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jumbo i no dey soak no more

Amaka you [A7know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh
If your papa no want us to [C7]marry
Jowo má ló yo oyún mi oh
Girl am down for [Dm7]you [A7no forget
The love wey I get e for
You omo no go compare (no oh)
Me myself I dey pray for [Dm7]my [A]daily bread
We may be [Am]broke up as long [Am]as
You love me girl I dey here
Me myself I dey pray for [Dm7]my [A]daily bread
(girl I dey here)
Ololufe I no wan ɾun, but then

Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo jumbo jombo we'll be [Am]fine daddy oh
Your mother is black but she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jombo abeg no vex for [Dm7]me oh
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jumbo, jumbo, jombo
We'll be [Am]fine mami oh (we'll be [Am]fine)
Your mother is black but she sabi karate oh
Jumbo, jumbo, jumbo i no dey soak no more
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP