Jeje

Aye! aye! aye!
Aye! aye! Aaa!
Aye! aye! aye!
Aye! aye! Aaa!
For this life do your things Jeje
Do your things Jeje
For this life do your things Jeje
Do your things
My brother
For this life do your things Jeje
Do your things Jeje
For this life do your things Jeje
Chai!
Do your things Jeje
Me I no come this life to [C7]do
copy copy
I no come this life come do follow follow
I no be [Am]copy copy
I no go copy copy
I no be [Am]copy copy copy
If you [A7get dey money dem [A]go talk
If you [A7no get dey money them [A]go talk
Anything you [A7do my [A]brother
Them [A]go talk
Ah! which kind life be [Am]this oh?
For this life do your things Jeje
Do your things Jeje
For this life do your things Jeje
Do your things Jeje
My brother
For this life do your things Jeje
Do your things Jeje
For this life do your things Jeje
Do your things Jeje ah!
Kai! Soft beat again
Many many things wey eyes don [C7]see
Abi na the things wey my [A]ear don [C7]hear chai!
Aye! Aye
Water ɾunneraway my [A]eyes
Kilode ęwuñche
You carry my [A]matter for [Dm7]head
You dey talkie talkie talk talk
Watin you [A7no see
Aye! Aye!
Water ɾunneraway my [A]eyes
For this life (Do your things Jeje)
Do your things Jeje (Do your things Jeje)
Jeje Jeje oh (Do your things Jeje)
Ah! Brother Jeje oh (Do your things Jeje)
As you [A7dey walker dey look your back oh! (Do your things Jeje)
Do your things Jeje (Do your things Jeje)
Jeje jejeli oh (Do your things Jeje)
Do your things Jeje (Do your things Jeje)
Je je je
Do your things Jeje
Do your things Jeje
Je je je
Do your things Jeje
Do your things Jeje
Jeje jeje ooh
Do your things Jeje
Do your things Jeje
Je je je je
Do your things Jeje
Do your things Jeje
Log in or signup to leave a comment