Holiday

Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my [A]weight
You go need new gym instɾuctor

Stɾaight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is tɾaveling
From India to [C7]Asia to [C7]Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be [Am]believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem [A]cast us away
Fast forward to [C7]today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

Me and [Bm]my [A]guys we dey chill we dey kpor kpor (kpor kpor)
Say we no dey ball [Em]o (ball [Em]o)
Say my [A]circle chekele but we go give you [A7last card check up
Make you [A7no hate, make you [A7pray for [Dm7]the abili, abili
Ability to [C7]catch up
No calculator fit count my [A]surplus
Ema to [C7]jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor please
Keep my [A]family stɾong [Am]for [Dm7]me
God I dey on [C7]my [A]knees

Stɾaight out of Benin
I drop Rema EP 2019
They think say the gbedu go finish
My music is tɾaveling
From India to [C7]Asia to [C7]Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be [Am]believe

I will never forget the time
Wey bad belle dem [A]cast us away
Fast forward to [C7]today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey

I will never forget the time
Wey bad belle dem [A]cast us away
Fast forward to [C7]today
Every day na holiday
Every day say na holiday
Oya day, oya dey, dey, dey, dey owey
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận

ĐỌC TIẾP