Beatz Dakay
Ahhh bwoy
Dem dey susupon me eh eh
Dem go susupon you too
Dem dey talk about me eh eh
E be your body dem dey want chew
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher as I dey go dem dey throw fire
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher dem [A]go dey do dem [A]go do tire
I go dey move with vim dem [A]go te baya te baya
Counting the paper ce dollar ce dollar
Who God bless e no dey chop bɔla chop bɔla
Beg no friend from no informer dem [A]go show you [A7tɾue colour
Dem [A]dey susupon [C7]me eh eh
Dem [A]go susupon [C7]you [A7too
Dem [A]dey talk about me eh eh
E be [Am]your body dem [A]dey want chew
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher as I dey go dem [A]the throw fire
Higher higher I go dey pray mek I go
Higher higher dem [A]go dey do dem [A]go do tire
Goodness and [Bm]mercies shall [Em]follow me
So mi no afraid ah no enemy
Pon [C7]top ah blessings mi belly cyaan hungry aborbi taadi and [Bm]kalami
My table full up full up and [Bm]ah ɾun over
My cup it ah ɾun over
Ah mi sing Pull Up Pull Up mek dem [A]mad over
Dem [A]no like [F]seh mi take over
Dem [A]dey susupon [C7]me eh eh
Dem [A]go susupon [C7]you [A7too
Dem [A]dey talk about me eh eh
E be [Am]your body dem [A]dey want chew
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher as I dey go dem [A]the throw fire
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher dem [A]go dey do dem [A]go do tire
Done tell 'em [A]seh mi up and [Bm]ɾunning
Like a bullet spinning
What is written is written in the book of life none ah dem [A]stop timing
Mɛto [C7]ashikɛ oo mɛto [C7]ashikɛ oo
Ɛla mɛto [C7]ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo
Mɛto [C7]ashikɛ oo mɛto [C7]ashikɛ oo
Ɛla mɛto [C7]ashikɛ Mawu e kplorna tagbatsutsu ne lo
Dem [A]dey susupon [C7]me eh eh
Dem [A]go susupon [C7]you [A7too
Dem [A]dey talk about me eh eh
E be [Am]your body dem [A]dey want chew
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher as I dey go dem [A]the throw fire
Higher higher I go dey pray mek I go
Higher higher dem [A]go dey do dem [A]go do tire
Dem [A]dey susupon [C7]me eh eh
Dem [A]go susupon [C7]you [A7too
Dem [A]dey talk about me eh eh
E be [Am]your body dem [A]dey want chew
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher as I dey go dem [A]dey throw fire
Higher higher I go dey pray mek I go higher
Higher higher dem [A]go dey do dem [A]go do tire