Ne mè fùa ne nà fù
Keeny Ice
Yeah
My heart I for hide the original use photocopy
And once every six months I for do new copy
Honestly lately be like man for start make steady
Like play like play this thing no dey spare nobody
Wherever you [A7dey e go ɾeach you
But when and [Bm]how be [Am]the issue
You no dey guard wey e hit you [A7dierr I bet you [A7tissue no go ɾeach you
Challe what can come can come oo me I just go dey my [A]dey
Cus ɾight now oo later oo any which way
E go ɾeach everybody
E go ɾeach everybody
The broken heart e go ɾeach everybody
E go ɾeach everybody
The broken heart e go ɾeach everybody
Couple goals on [C7]monday friday night then ei end in tears
Thing you [A7dey take am world cup almost ten others buy shares
You just dey get them [A]falaa dey hit and [Bm]ɾun you [A7dey hit your chest
E ɾeach your turn dierr aswear the pain e go enter your spinal chest
Adebayor sef collect some so what be [Am]your sweat kodzo gankui
Bet never go through yet already you [A7dey plan buy camry
A whole bill gates oo he cool down collect ein own in peace
But amavi go dey use motivational quote disturb wana peace
Chairman say he get confirm client and [Bm]soon [C7]he dey come clock
He take ein time cook story throw am bill wey he chop block
Mì bla alì dzi mìa nɔ ɾeady loo if it's coming it's doing
Cus ɾight now oo later oo any which way
E go ɾeach everybody
E go ɾeach everybody
The broken heart e go ɾeach everybody
E go ɾeach everybody
The broken heart e go ɾeach everybody
Đăng nhập hoặc đăng ký để bình luận
Đăng nhập
Đăng ký