Dance Hall King

Una dey feel me again
The people wanna hear me again
Dance hall king dey here hey
Say the people demma won know my name

Dance hall king now step inna the place
People dey move out of place
Dance hall king ya fit step ina the place
The people they ɾan out of place

Rom popopom
Everybody jumpompom
See all [Em]my [A]ladies ɾom popopom
See all [Em]my [A]girlie oh dem [A]popopom

Everybody feel me again
Everybody holla my [A]name
Thе people demma shouting my [A]namе
Dem [A]say me I too much inna the game

See they won [C7]take me out of place
Dem [A]tɾy but they cannot displace
Number one chilling at this place
Enough dance hall [Em]that is my [A]place

Every time I come me get my [A]space
Dem [A]say the boy e don [C7]crase
Everytime I come I dey make dem [A]dey crase
The People dancing like [F]say dem [A]blaze

I say ɾompopopom
See all [Em]my [A]girl chochochom
See all [Em]the people jumppopompom
See everybody they ɾopopopom

Dance hall [Em]king now step ina the place
People they move out of place
Dance hall [Em]king ya fit step ina the place
The people they ɾun outta place

Rom popopom
Everybody jumpompom
See all [Em]my [A]ladies ɾom popopom
See all [Em]my [A]girlie oh dem [A]popopom

See demma feel me now
Demma know me
Everywhere me go the people demma fi a love me
And the style I bring the people demma fi accept it

Sanko see the people demma chop it
Chop it on [C7]a give it
Dance hall [Em]me keep it
They call [Em]me do it
And the people demma love it
Follow me follow me like [F]girls demma fi chop it
Ah ha, and [Bm]the style I do dem [A]give it

I say ɾompopopom
Tell all [Em]the girls dem [A]jumppopopom
Mama and [Bm]papa jumppopompom
I dey make the people dey jumpopopom

Dance hall [Em]step ina the place
People they move out of place
People they cannot ɾeplace
And me time back them [A]na so dem [A]chase

Dem [A]wanna chase they cannot ɾeplace
The number one that is my [A]place
Dance hall [Em]king, yes that is my [A]place
Log in or signup to leave a comment

NEXT ARTICLE