One knicker one shoe
You dey follow me dey drag am
No money, no food
But you dey form Otedola
If you don't know whats the koko
And If you tell me what you don't know
I be Noonzi I'm sure you don't know
Try dey catch cruise for your Condo
This life is very sweet I swear
Make we chop am like [F]palliative
Chop am like [F]palliative
This life is very sweet I swear
Make we chop am like [F]palliative
Chop am like [F]palliative
My broda chop am oh
Chop am oh
Let nobody stɾess you [A7oh
Stɾess you [A7oh
Money go come No stɾess am oh
My broda chop am oh
My broda chop life
My broda chop am oh
No let dem [A]dey ɾush you
No let dem [A]disturb you
All na fake life my [A]guy
Try dey take time my [A]guy
One day hustle go pay
Everything wey you [A7need go dey
Halima, Fati nagode
Everything go dey OK oh
This life is very sweet I swear
Make we chop am like [F]palliative
Chop am like [F]palliative
This life is very sweet I swear
Make we chop am like [F]palliative
Chop am like [F]palliative