Berna

Berna baby see as you
Berna baby see as you fresh o
Na only monkey go say you no ne Berna
Fire baby buru bia le eh
Kirikata kirikata mama eh
Dance for mummy and dada eh
Don't be shy to show brother eh
Wetin your waist oh can cause oh
Okirikata mama eh
Ife bukwa na ukwu bu uma a eh
Onye eze ukwu eh nwa na a gbakalam isi
Bia lee bia lee
Unu bia lee nwa nke e gbuom
Oya shake shake mama oya ɾock ɾock mama
Oya walk walk mama nwa nke e gbuom
Kirikata kirikata mama eh
Dance for [Dm7]mummy [A]and [Bm]dada eh
Don't be [Am]shy to [C7]brother eh
Wetin your waist o can cause o
Okirikata mama eh
Ife bukwa na ukwu bu uma a eh
Onye еze ukwu eh nwa na a gbakalam isi
Bia lee bia lee
Unu bia lee nwa nke е gbuom
Oya shake shake mama oya ɾock ɾock mama
Oya walk walk mama nwa nke e gbuom
Mami me no let you [A7go
Your beauty, so beautiful
Baby me no let you [A7go lewu le mama
Me no play wayo
Take it easy, no killie person
Girl your body na teleρhone
Why you [A7so beautiful your melanin is popping
Le ukwu le ukwu eh ukwu e gbuo m o
Why you [A7so ne kirikata kirikata mama eh
Dance for [Dm7]mummy [A]and [Bm]dada eh
Don't be [Am]shy to [C7]brother eh
Wetin your waist o can cause o
Okirikata mama eh
Ife bukwa na ukwu bu uma a eh
Onye eze ukwu eh nwa na a gbakalam isi
Bia lee bia lee
Unu bia lee nwa nke e gbuom
Oya shake shake mama oya ɾock ɾock mama
Oya walk walk mama nwa nke e gbuom
Original Mr Flavour on [C7]the danceoor
They don't know
Log in or signup to leave a comment

NEXT ARTICLE